
starry twk - save my soul كلمات أغنية
[intro:]
oh my…
oh my god!
[hook:]
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
[verse 1:]
lucifer dey ask how far
i look god to give answer
i need answer
i dey hear better days ahead but still yet i dey shout god abeg
omo! no raba, but no wahala
i go make am insha allah
i go hammer!!!
many things on top my head, depression time i go to bed
[chorus:]
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
i dey wait for blessings wey dеy come from above (from above)
baba abеg save my soul
baba save my soul
[verse 2:]
normally i no be s_d_st
but crying competition i no need practice
i don high on top caprison
tears on my face but i get happy soul
somebody help me
i don forget say n0body send me
inspiration no come, i for sing reggae
joy is coming but i dey see shege
as you can see, i get plan c
i dey see wetin you no see
i no know wetin worry me
(ahn hum bamu ahn ahn hum bamu)
i no get shishi i for call sisi
i dey moshalashi, i dey hear waasi
i no know maybe o wo ori mi
(ahn hum bamu ahn ahn hum bamu)
[chorus:]
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
i dey wait for blessings wey dey come from above (from above)
baba abeg save my soul
baba save my soul
[hook:]
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
one mind global ent
كلمات أغنية عشوائية
- miles - break! كلمات أغنية
- john lithgow - she'll be comin' 'round the mountain كلمات أغنية
- d sturdy, pgs spence & 2rare - let me jump in كلمات أغنية
- rinoh® - home alone كلمات أغنية
- don roshawn - tiny كلمات أغنية
- hologram lo' & ledouble - lavezzi كلمات أغنية
- anssi kela - 2080-luvulla (vain elämää kausi 4) كلمات أغنية
- alex shahidi - teach me (remix) كلمات أغنية
- the crewd - gather 'round كلمات أغنية
- mussa - batalha de youtubers: mussoumano vs zezão كلمات أغنية