kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

starry twk - 24/7 lyrics

Loading...

[intro:]
shey you dey whine me…
wetin, wetin dey…
how many things person…
which kind life be this?
omo i no do again
(it’s gbemzzy….producer)
it’s one mind global oo
oh my god!

[verse 1:]
see! the matter long omo!
e be like longitude
many characters with different attitude
wetin my hand no reach me i go carry stood
cuz the money no fit reach everybody, e be like party food
na everybody get wahala, so carry your cross
iwo le ma lo church, k’emi malo mosque
na money we dey find, and you know it’s a must
as one wahala dey commot, na another one dey plus
werey ti poju l’aye yii, emi gan moni ogba
moro pe emi nikan mo ni problem, a shey pe mo ni oga
this life is very wicked! e ti mo pe mani ota
ibi ti moti sa fun billing, mo tun kolu olopa!
agbara wo shop, otun gbe ike toye ko fi gbon
owo tan lowo pablo, eti wo ni kan fi gbo
go harder or you go home, moya gba odo obi mi lo
tori wahala toju mi ri ti koja ojo ori mi lo
[hook:]
shey ni mo hustle lojo jumo, bi eniti koni ku mo
adura fun awon ota mi ni pe kan ye shoribu mo
ola ma da, k’eni sumo, abi ile gan oni su mo
joy is coming e farabale
o da pe o ti sunmo

[chorus:]
omo! wahala be like bicycle!
no wahala! problem lo ku
every day lafi n hustle
24/7, 24/7
i make plans, ori ti kun
joy is coming, e shile kun
everyday lafi n hustle
24/7, 24/7

[verse 2:]
see! i get many plans, so i wan find this one
but wetin my eyes dey see, me i no plan this one
the challenge is too high, me i can’t land this one oh
wahala yii ti poju i can’t stand this one oh
as i dey look for money (look for money)
oriburuku magbe sunmo mi (magbe sunmo mi)
i dey my dey, iwo to n roju mo mi (won roju moni)
adura ma gba, i go call my mommy (i’ll call my mommy)
i dey hustle everyday make i no beg 2k from my ex
i dey try to be first!
i’ll do my best, i no go leave rest!
’cause the problem be like quadratic equation, na everyday i dey find x
the money dey for lion mouth, so we gat to take fast
nkan ti maje n mo n wa, sho ye kitun je breakfast?
abi make i do jazz, as i dey make plans?
ona wo lama gbe gba, where’s the entrance?
[hook:]
shey ni mo hustle lojo jumo, bi eniti koni ku mo
adura fun awon ota mi ni pe kan ye shoribu mo
ola ma da, k’eni sumo, abi ile gan oni su mo
joy is coming e farabale
o da pe o ti sunmo

[chorus:]
omo! wahala be like bicycle!
no wahala! problem lo ku
every day lafi n hustle
24/7, 24/7
i make plans, ori ti kun
joy is coming, e shile kun
everyday lafi n hustle
24/7, 24/7
wahala be like bicycle!
no wahala! problem lo ku
every day lafi n hustle
24/7, 24/7
i make plans, ori ti kun
joy is coming, e shile kun
everyday lafi n hustle
24/7, 24/7

[outro:]
wahala be like bicycle!
(ahn ahn)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...