starboy - sade كلمات الأغنية
[intro]
oh oh oh oh ya
yea ya
wo wo wo
ah ah eh ah
[verse 1]
inna the club dem they feel my st__zey
for the ghetto wey i start my dreams
see i don make am
i don make them believe
see i fit make am on streets with my mics
for overseas dem they feel my st__ze
and everyday am burning trees
all of the the girls wanna be my chick
bad man wiz dem they feel my st__ze
[bridge]
but one girl make me believe her
she dey k!ll me
she dey make me shiver
she be the one fine s_xy diva
she make the other girls take several seats
but i don mess up
i don make am leave
cause i dey mess with the other chicks
she don leave
now am burning trees
[chorus]
i am calling you sade
girl i will never let you down
i am needing you sade
i love the way you roll it down
oh my sade oh (sade)
you got me going sade oh sade
you are all am wanting sade oh sade
round and pretty
sooo fine
oh my sade ooo sade
you got me going sade oooh sade
you are am wanting sade oooh sade
round and pretty sade oooh
eh eh eh eh eh eh eh eh eh…
[bridge]
but one girl don make me believe her
she dey k!ll me
she dey make me shiver
she be the one fine s_xy diva
she make the other girls take several seats
but i don mess up
i don make am leave
cause i dey mess with the other chicks
she don leave
now am burning trees
[chorus]
i am calling you sade
girl i will never let you down
i am needing you sade
i love the way you roll it down
oh my sade oh (sade)
you got me going sade oh sade
you are all am wanting sade oh sade
round and pretty
sooo fine
oh my sade ooo (sade)
you got me going sade oooh sade
you are all am wanting sade oooh sade
round and pretty sade ooooh
[outro]
eh eh eh
eh eh eh
eh eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- aleksandar tha great - i am hip-hop كلمات الأغنية
- benny anderssons orkester - lätt som en sommarfjäril - live كلمات الأغنية
- tablo - 출처 (trace) كلمات الأغنية
- l.o.c. - libertiner (rune rk remix) كلمات الأغنية
- bette midler - to deserve you [arif's dance radio mix version] كلمات الأغنية
- aaron may - temporary كلمات الأغنية
- casey - je lutte كلمات الأغنية
- matt and kim - cameras كلمات الأغنية
- vanesa martín - trampas - en directo كلمات الأغنية
- vanessa williams - with you i'm born again (duet with george benson) كلمات الأغنية