
starboy - cover me كلمات أغنية
[intro]
it’s kel p vibes
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[verse 1]
no forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
and when e happen, make you enjoy this life, say na one life
yeah yeah
and when the journey bin dey start
dem go look, dem go dislike
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
[verse 2]
you got to know what the music do to me
she say, na the music make her fall for me
she say, my music got a hold on her
she say, my music got a hold on her
this life wey you see, fit make you pai now
life dey, wey money can buy now
i don tey, i don tey, i don try now
no be everything you see for life, you yan now, woo
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
mix monster
كلمات أغنية عشوائية
- marvinkann - juelicious كلمات أغنية
- sunlight2003 - puppet كلمات أغنية
- tmcthedon - impress me كلمات أغنية
- komato$e - tory lanez v2 كلمات أغنية
- psychopathmahdi - pray for me (obituary letter) كلمات أغنية
- lil noize - 24/7 (feat. double r) كلمات أغنية
- aaraj - gullak كلمات أغنية
- e$kiboi - rosesrred. كلمات أغنية
- yungpassy - беспредел كلمات أغنية
- the remus lupins - creepy mustache كلمات أغنية