
stackoflava - life كلمات أغنية
[intro: stackoflava]
yeah yeah
you know how e dey be now
na so
[verse: stackoflava]
i get a reason me i trust in god first
before i put another man next
never let a preacher twist my conscience
coz life is a critical race
when e sup for your eyes you go remember
stackoflava no dey kolomental
e go smell, you go gbadun the odor
oh ahh
[pre_chorus: stackoflava]
pele oh, you gats bear the loss as a jjc
but na your fault if you no learn something
pikin wey dey sweat when they on ac
na to carry am go cele oh
them go flog am bulala
everyday na fiki fiki bam bam
and him maale go kala
she go kala oh
[chorus: stackoflava]
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
[verse: stackoflava]
me i need peace, innermost peace i need
iced out and smoking weed
penthouse views are therapeutic
i heard you been looking for me
i’m out here, jet ski’s and looking s_xy
and i no fit blame myself
i’m worth everything and more
[pre_chorus: stackoflava]
pele oh, you gats bear the loss as a jjc
but na your fault if you no learn something
pikin wey dey sweat when they on ac
na to carry am go cele oh
them go flog am bulala
everyday na fiki fiki bam bam
and him maale go kala
she go kala oh
[chorus: stackoflava]
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
[outro: stackoflava]
when e sup for your eyes you go remember
stackoflava no dey kolomental
e go smell, you go gbadun the odor
oh ahh
كلمات أغنية عشوائية
- luv resval - arthur كلمات أغنية
- evelyn silva - o crente na unção كلمات أغنية
- pich (peesh), my friend wiley & underground retreats - don't trip كلمات أغنية
- albozz (deu) - te dua كلمات أغنية
- mda & ambeats - /\/\otocross كلمات أغنية
- glitch whisper - wish you well (poppy playtime) كلمات أغنية
- doel sumbang - jampe harupat (keur yufi) كلمات أغنية
- los coquillos - fábula de los tres hermanos كلمات أغنية
- ben whipple - the last one كلمات أغنية
- ava (uk) - the long and winding road كلمات أغنية