spinall - shout out كلمات أغنية
(it’s j_fem production)
spin am o, ladies, spin am well o
spinall o, wande coal
it’s j_fem beats
spinall o
eh, dj spinall, dj spinall
dj spinall (dj spinall)
o gbomo meji (o gbomo meji)
dj spinall (dj spinall)
o gbomo meji (o gbomo meji)
this for my ladies wey dem get ikebe
i say, “shout out to my girls wey dem get ikebe”
i say, “this time around, na ikebe”
jump and scatter whine, make you do the ikebe
ehba
the sito babe
see shole, see wetin she carry gan, say gobe
shout out to my ladies with big gobe
eh, shout out to dj spinall make we knack am
all the money, wе go pack am
people for the street, dеm go feel us
and even in the club dem go jam am
ati siddon for ground, bend down like that, like that
i swear, this for my ladies wey dem get ikebe
i say, “shout out to my girls wey dem get ikebe”
i say, “this time around, na ikebe”
jump and scatter whine, make you do the ikebe
ehba
the sito babe
see shole, see wetin she carry gan, say gobe
shout out to my ladies with big gobe
eh, shout out to dj spinall make we knack am
all the money, we go pack am
people for the street, dem go feel us
and even in the club dem go jam am
i like the way you move
i like the way you stand you dey feel my grooves
i like the way you think
i like the way you do and i go spend all of my money on you
as soon it star, you go be my boo
fly run town, with my goon
my crew members go picture boo
make you no think am
baby, je kin na e lowo
ani je kin n fun e lowo
ye, this for my ladies wey dem get ikebe
i say, “shout out to my girls wey dem get ikebe”
i say, “this time around, na ikebe”
jump and scatter whine, make you do the ikebe
ehba
the sito babe
see shole, see wetin she carry gan, say gobe
shout out to my ladies with big gobe
dj spinall, dj spinall, dj spinall
o gbomo meji (o gbomo meji)
dj spinall (dj spinall)
o gbomo meji (o gbomo meji)
dj spinall (dj spinall)
o gbomo meji (o gbomo meji)
wande coal o (wande coal o)
o gbomo merin (o gbomo merin)

(eh)
dj spinall, wande coal
eh, eh
oh, ladies, iyanu a sele
fellas, we’re in the building
oh, oh, eh
ladies, me i number curve o
(it’s j_fem production)
(it’s j_fem beats)
iyanu a sele
كلمات أغنية عشوائية
- orhan gencebay - sarhoşun biri كلمات أغنية
- turing and the tankmen - hazel كلمات أغنية
- luigi castro - mereces la gloria كلمات أغنية
- the queers - goodbye california [demo] كلمات أغنية
- ben david (folk) - every ten cent proverb كلمات أغنية
- j-smoke - x grad كلمات أغنية
- el hombre misterioso - control كلمات أغنية
- elton john cena - let’s learn phonics! كلمات أغنية
- flie - notalone (of كلمات أغنية
- aiden4real - the real us* كلمات أغنية