
spinall - everyday كلمات أغنية
everyday na story (everyday na story)
dem go promise one thing
dem go go do something
we dey watch am for tele
dem go whine us for rally
29 men are fallen
omo ologo keep standing
i no go die slow (i no go die slow)
when dem wish me bad oh (dem wish me bad oh)
bi n shey n ja ke ja do (na god dey guide oh)
everything i do (k’eleda ma sun)
i no go die slow (i no go die slow)
when dem wish me bad oh (dem wish me bad oh)
bi n shey n ja ke ja do (na god dey guide oh)
evеrything i do (k’eleda ma sun)
dem don dеy wait make i sing gbedu oh
na only things wey i like i dey do oh
f_ck the peace i know
bring out the beast i know
dem don dey wait make i sing gbedu oh
na only things wey i like i dey do oh
f_ck the peace i know
f_ck all the peace i know
f_ck all the peace i know
forget the internet throw
f_ck all the peace i know
i no go die slow (i no go die slow)
when dem wish me bad oh (dem wish me bad oh)
bi n shey n ja ke ja do (na god dey guide oh)
everything i do (k’eleda ma sun)
i no go die slow (i no go die slow)
when dem wish me bad oh (dem wish me bad oh)
bi n shey n ja ke ja do (na god dey guide oh)
everything i do (k’eleda ma sun)
dem don dey wait make i sing gbedu oh
na only things wey i like i dey do oh
f_ck the peace i know
bring out the beast i know
dem don dey wait make i sing gbedu oh
na only things wey i like i dey do oh
f_ck the peace i know
bring out the beast i know
f_ck all the peace i know
forget the internet throw
f_ck all the peace i know
كلمات أغنية عشوائية
- claudia hoyos - él tiene poder كلمات أغنية
- seth (metal) - the blade upon mankind كلمات أغنية
- crxy - mind كلمات أغنية
- j gonz - cero relaciones كلمات أغنية
- ty dolla $ign - expensive* كلمات أغنية
- brett eldredge - silver bells كلمات أغنية
- young manson - oh cielo كلمات أغنية
- atmxhoppa - forever كلمات أغنية
- young cocoa - seasons كلمات أغنية
- violet cheri - hey honey heaven كلمات أغنية