
spicerdabz - get level كلمات أغنية
get level
intro
just amazing music oo eh oo eh
appelez_moi lefresh bèbè
spicer dey here so na
vesrse 1
o nana nyame ee
what be the level?
see as man taya from lagos to accra
but we still dey the hustle
hafi nà ɖù dzìa kãle ye
hafi nà ɖo ta lè agbèmèa kãle ye
dem say life no be easy
sey one day we’ll be winning
we still dey here believing
sey this be wena season
hafi nà ɖù dzìa kãle ye la
mebè hafi nà ɖo ta lè agbèmèa kãle ye yeah
chorus
wena prayer be sey make we get level
all of my n_ggas for get level
charle we for hustle den get level
masa you for look sharp o
wena hustle be sey make we get level
all of my n_ggas for get level
charle we for hustle den get level
3nti masa you for look sharp o aah
hook
make dem no call you a lazy man
make dem no call you a lazy man
poverty no be funny my brother man
hustle make you turn to a biggie man o
make dem no call you a lazy man
make dem no go call you a lazy man
poverty no be funny my brother man
hustle make you turn to a biggie man
verse 2
born in the 90s
now i dey my 20s
surulere born all the way to alajo
ʋègbèvi ye mè nye tso vogã representing
life and direct
forget sey we fine like this
masa all be packaging
faking it till we make the hit
charle that be the strategy yeah
hafi nà ɖù dzìa kãle ye
hafi nà ɖo ta lè agbèmèa kãle ye
dem say life no be easy
sey one day we’ll be winning
we still dey here believing
sey this be wena season
hafi nà ɖù dzìa kãle ye la
mebè hafi nà ɖo ta lè agbèmèa kãle ye yeah aah
chorus
wena prayer be sey make we get level
all of my n_ggas for get level
charle we for hustle den get level
masa you for look sharp o
wena hustle be sey make we get level
all of my n_ggas for get level
charle we for hustle den get level
3nti masa you for look sharp o aah
wena prayer be sey make we get level
all of my n_ggas for get level
charle we for hustle den get level
masa you for look sharp o
wena hustle be sey make we get level
all of my n_ggas for get level
charle we for hustle den get level
3nti masa you for look sharp o aah
hook
make dem no call you a lazy man
make dem no call you a lazy man
poverty no be funny my brother man
hustle make you turn to a biggie man o
make dem no call you a lazy man
make dem no go call you a lazy man
poverty no be funny my brother man
hustle make you turn to a biggie man
outro
forget sey we fine like this
masa all be packaging
faking it till we make the hit
charle that be the strategy yeah
كلمات أغنية عشوائية
- ghostdragon, lama & hvlo - took us long enough كلمات أغنية
- ava rocha - beijando todos vocês كلمات أغنية
- lonny love - one summer knight كلمات أغنية
- surf - buss down كلمات أغنية
- young sayyad - first date كلمات أغنية
- vioria - знову приїду (i will come again) كلمات أغنية
- halacg - the three كلمات أغنية
- cma, suob & detunedfreq - corazón maldito كلمات أغنية
- alpaca 6 gigant - hello saida كلمات أغنية
- vesperrr - hate train كلمات أغنية