spiceboytii - pray كلمات الأغنية
intro
soft spiritual sounds spiceboy
pre-hook
god know say i go get money make him blessings con fall
on me and all the guys wey dey flex on me,me sef go dey flex nooni mama told me omo mi make money no love money na she go dey pray for me na for her head i go spend money
chorus
i dey pray i dey pray now make money come my way now my music on replay now and everyday na my day now don’t expect me to stay down u owe me money den pay now i no dey play with my paper if money run i go chase am
verse 1
if u over rate me oshey
and if u under rate me no lele
i no dey use my money to play
if u no go pay me no complain
don’t judge me
i sing for love not money
but i must make this money
your little plans can’t stop me
no body can stop me
verse2
ayayaya eeee
make money come my way
my progress no delay
that is why i dey pray
say make e better for me better for u too
i no dey beef no body don’t get it confused
anywhere there is money u know i’ll come through
if u no believe in me then i will shock u
كلمات أغنية عشوائية
- mike park - blue marble كلمات الأغنية
- menace - c & a كلمات الأغنية
- dangerous summer - siren كلمات الأغنية
- manges - morphine كلمات الأغنية
- look mexico - you ever get punched in the face for talking too much كلمات الأغنية
- last avenue - i'll tell you what she's not كلمات الأغنية
- mark lind - familiar face كلمات الأغنية
- digger - tour diary كلمات الأغنية
- dan potthast - better days ahead كلمات الأغنية
- man overboard - you bitch (the usual results) كلمات الأغنية