speezy wyhll - bundle كلمات الأغنية
(intro)
yeah yeah yeah, go
you know how it goes
wyhll, 775 n_gga
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf_ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n_ggas wey dey humble
put calls dem go comе through
now everywhere i turn to
mothеrf_ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n_ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(verse)
put calls dem go…
got to hustle majorly
street e no dey favour n0body
only n_ggas wey dey gbe body
akoi grace, akoi mercy
akoi favour, akoi blessings
make i no go dey relent oh
i gotta make it on my end oh yeah
i get billing wey dey pend oh
so a n_gga gotta spend oh, anyhow
me i gass dey i gass dey ehhh
me i gass hold my side make n0body go revise me
ahannnnnn
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf_ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n_ggas wey dey humble
put calls dem go come through
now everywhere i turn to
motherf_ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n_ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(outro)
put calls dem go come through for you
كلمات أغنية عشوائية
- raikhana mukhlis - a call كلمات الأغنية
- doc gynéco - france كلمات الأغنية
- sidy kobra - parisienne كلمات الأغنية
- communiqué - wake up wake up كلمات الأغنية
- culture power45 - '92 cutlass supreme كلمات الأغنية
- fay lovsky - maggie كلمات الأغنية
- нигатив (nigativ) - числа (nubers) كلمات الأغنية
- skull caster - murder of bros كلمات الأغنية
- la renga - pis y caca كلمات الأغنية
- sadeyes - racing stars كلمات الأغنية