sparoxzy - one love كلمات أغنية
see me as your brother, see me as your brother
where i from no matter and where you from no matter
na only one life wey me get so i no want problem i just want enjoy myself
which one you just dey complain which one you just dey para
dem talk say the life dey simple, na you just dey make am difficult

dem talk say the life dey simple, and
wetin we need na just one love
wetin we need na just one love
wetin we need na just one love
wetin we need na just one love
please try to show some love we no come to stay forever
think well before you judge, and there’s no need for no war

we are family no matter diversity, we are one different culture different tribe
we are one different culture, different tribes. binding us together in love
is a thing we must agree on, see me as your sister, am ur daughter
break the chain of hating let our heart give love
break the chain of hating let our heart give love
break the chain of hating let our heart give love
which one you just dey complain which one you just dey para
dem talk say the life dey simple, na you just dey make am difficult
which one you just dey complain which one you just dey para
dem talk say the life dey simple, and
wetin we need na just one love
wetin we need na just one love
wetin we need na just one love
wetin we need na just one love
please try to show some love we no come to stay forever
think well before you judge, and there’s no need for no war
please try to show some love we no come to stay forever
think well before you judge, and there’s no need for no war
كلمات أغنية عشوائية
- pet shop boys - suburbia (the full horror) كلمات أغنية
- lansing-dreiden - a line you can cross كلمات أغنية
- sweetheart (band) - david bowie is dead? كلمات أغنية
- joshwe yakil - 3am كلمات أغنية
- 鄭宜農 - jade كلمات أغنية
- pgg (grc) - pablo escobar كلمات أغنية
- parri ak - mi pa كلمات أغنية
- aries bloom - its the intro كلمات أغنية
- steve jones - suffragette city كلمات أغنية
- little feat - i’ve been the one كلمات أغنية