sparoxzy - dark days كلمات الأغنية
you know sometimes the hustle e dey tire man
wanna do somethings but no money for hand
if you no ready make you no follow this path
because na only for the strong and wise
many times i dey see some dark days but i dey still stand strong
cos i know say everybody get him own pain
so i dey pray for strength for my own
i need strength to survive these dark days
i wanna see the light, i wanna see the light, i wanna see the light
i need strength to survive these dark days
i wanna see the light, i wanna see the light, i wanna see the light
omo you know as this thing dey go na them no even need tеll person again
but na only person wey rеason am go know shaa
if you no reason am you no fit know
but everything on god shaa
i dey try to tell myself say wetin go be go be i no go k!ll myself
but sometimes circumstances dey threaten me
e dey make me fear, like…
how e go be if i no get success
something wey i don dey chase for so long
and so many people gats benefit from this thing
so i gotta keep going on
i need strength to survive these dark days
i wanna see the light, i wanna see the light, i wanna see the light
i need strength to survive these dark days
i wanna see the light, i wanna see the light, i wanna see the light
(i need strength to survive these dark days
i wanna see the light, i wanna see the light, i wanna see the light
i need strength to survive these dark days
i wanna see the light, i wanna see the light, i wanna see the light)
sometimes life go just hit you hard you go just, you go want give up
you go want even k!ll yourself, but e get one strange thing wey dey happen for this life
when you dey go through bad times good things dey around o
if you fit survive am, i no know why e be like that
but na so e just be my guy, for this life eh we no give up o
we go surely see the light
كلمات أغنية عشوائية
- keeng cut - too much كلمات الأغنية
- young guns (uk) - echoes كلمات الأغنية
- heijan كلمات الأغنية
- lenine - ecos do ão كلمات الأغنية
- kenneth topham - sea man كلمات الأغنية
- alisia feat. boris soltariyski - няма упойка كلمات الأغنية
- moon (korean) - day n nite كلمات الأغنية
- silver lining - cancer كلمات الأغنية
- seven sisters - the premonition كلمات الأغنية
- marcelo tooty & neybeatz - lilás كلمات الأغنية