
sparoxzy - arise o compatroits كلمات أغنية
feel the laughter and the tears
feel the joy and the pain
feel the blessings and the curses
all together not separated
see the great name wey we get
but the people dem still dey suffer
i keep wondering what is the matter
wey dey make everything look scattered
oh oh oh oh oh oh oh
we suppose to be a great nation
but the poor keep getting poorеr
and the dumb keep getting dumber
risе o compatroits oh nigeria
am reporting live from my area
situation here dey so critical
make we try to help ourselves now
see the values depreciating
see the morals decaying
see the hunger appreciating
in a land where there is plenty
see the great name wey we get
but the people dem still dey suffer
i keep wondering what is the matter
wey dey make everything look scattered
oh oh oh oh oh oh oh
we suppose to be a great nation
but the poor keep getting poorer
and the dumb keep getting dumber
rise o compatroits oh nigeria
am reporting live from my area
situation here dey so critical
make we try to help ourselves now
كلمات أغنية عشوائية
- priscilla renea - let's build a house كلمات أغنية
- zizi possi - love for sale كلمات أغنية
- la 25 - perdiéndome كلمات أغنية
- moromo - when we were young كلمات أغنية
- vaya con dios - something’s got a hold on me كلمات أغنية
- romes - out of it كلمات أغنية
- aka - reset كلمات أغنية
- eric eract - gerbe rouge dans bassine bleue كلمات أغنية
- billie holiday - billies blues (i love that man) كلمات أغنية
- the icicle works - birds fly (whisper to a scream) كلمات أغنية