
spam - anita كلمات أغنية
intro:
anita ma kpa mi na (ani)
anita she wanna k!lla man na (ani) /2x
verse one:
baby girl come make i show you my place
we go yolo for the bathroom tey
everytime say me and you go dey
chilling with the wines i say..
everyday na holiday
this your backa dey make me count my craze
this your kpa go make me to run my race
just dey give me your wine hmmm make i taste
bridge:
shaking it!!! dancia!!!
gimme the valeta
make i l!ck your bum bum
anita
everyday we go shut it down /2x
chorus:
a_ni_ta (yo yo)
anita
ma pka mi na(ani) /2x
verse 2:
this ass dey k!ll me slowly
anita ma shey holy
for you i can’t withhold it
konji for back wey you no see
baby don’t you do me like this o
many times i tried to resist o
but my head e be like e wan fall comot
repeat bridge (2x)
repeat chorus (2x)
outro:
shaking it anita
shaking it anita
anita shaking it
anita shaking it
when you come around
you just dey give me gbas gbos
come and touch your knees and toes
everytime you put it on a low
i like it when you give it on a low
s.p.a.m ma kpa mi na(2x)
supreme!!!!
a_ni_ta, a_ni_ta (echo)
كلمات أغنية عشوائية
- hallel - reflection كلمات أغنية
- jordan skrrt - like michael كلمات أغنية
- kinkai - party pooper كلمات أغنية
- lil yachty - baby daddy كلمات أغنية
- da gudda jazz - на песке (on the sand) كلمات أغنية
- lyricane - isolation كلمات أغنية
- suigeneris - friends كلمات أغنية
- flobots - handle your bars كلمات أغنية
- caramelo - revolva roll كلمات أغنية
- mmz - zoné كلمات أغنية