sowa feat. alabi unfiltrd - state of mind كلمات أغنية
hmmm
uh_uh_uh_uh_uh_uh
uh_uh
sowa bursting the speakers uh
oshe oh
woah_uh_uh_uh
woah_uh_uh_uh
yeah!
mó mà fàràbàlè when i make my pay (fàràbàlè)
everyday gon be a holiday
mí ófè bò sí òwò àyè
óluwà lón shó mí for my lane
ninty nine problems wey i get!
but e no dey be like problem e dey be like say na levels
cause i know say i go jump and pass
no go dey reason say na me do pass
na me do
uh_uh_uh_uh
uh_uh_uh
loose my way can′t eh
defence mí kampe
ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah
uh_uh_uh_uh_uh_uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah_woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
óbàfèmì i keep it hundred with you
all of my people for street dem know say me i am cool
twenty four seven me i dey on the road dey cruise
and me no fit lose
cause i know say many people got my back
eja nla last born oluwafinest
just to mention a few, cause me i feel high now
take me high, me just finessing
uh_uh_uh_uh
uh_uh_uh
loose my way can’t eh
defence mí kampe!
ah_ah_ah
uh_uh_uh_uh_uh_uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah_woah
woah_woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
die with your property oh
كلمات أغنية عشوائية
- cilio - a solas كلمات أغنية
 - mar$o - iskash كلمات أغنية
 - lono bristol - empty bottles كلمات أغنية
 - powdered elephants - take your place كلمات أغنية
 - hades rising - twisted state of mind كلمات أغنية
 - vivian leva - sturdy as the land كلمات أغنية
 - ptk (cz) - ric flair drip freestyle كلمات أغنية
 - fred de palma - sincera كلمات أغنية
 - adam naas - no love without risk كلمات أغنية
 - gracy hopkins - os03: interesting كلمات أغنية