
soundz (nga) - kiss 'n' tell كلمات أغنية
intro:
(funwon!)
shey eti ready (shey e sha tan o)
emi makavelli (ma gbe tan o)
hold your girlie (ma gbe lo o)
soundboyfiidigyaldem yeah
verse 1:
dance the calypso
put my hands on your waist o (disco)
easy
don’t let me fall down
with the way you whining like this
girl your body on check o
oroma, say your body on fleek
figure 8, say your body complete
dem other girls dem ah nuh fi compete
(sho’n be ni?)
pre chorus:
in my life, i
never seen a girl like you
i go buy you jimmy choo
nothing wey i no fit do
for you
in my life, i
never seen a girl like you
i go buy you jimmy choo (i go buy you jimmy)
nothing wey i no fit do
for you
chorus:
i no dey
kiss and telli
i’m not balotelli
oh my girlie (ahnn)
you b_tter my breadi
i no dey
kiss and telli (ahnn ahnn)
i’m not balotelli (not balotelli)
oh my girlie
you b_tter my bread ohh oh uhhn
verse 2:
bami sere girl you no be omode
owo yapa fun eh
if you be my bae bae bae
kini ti o like yen
mo ma ba e shey
ma pon e la
ma tun pon e le
girl e don tey
wey i don dey
follow you talk o
but you never give me chop o
hm shawty give me that thing
don’t stall oh ahn ahnn
pre chorus:
in my life i
never seen a girl like you (really?)
i go buy you jimmy choo (awww)
nothing wey i no fit do
for you
in my life, i
never seen a girl like youu
i go buy you jimmy choo
nothing wey i no fit do
(oloun n’gbo)
chorus:
i no dey
kiss and telli
i’m not balotelli
oh my girlie (baby noo)
you b_tter my breadi
i no dey
kiss and telli (ahnn)
i’m not balotelli (not balotelli)
oh my girlie
you b_tter my bread oh ohh
outro:
oh yeah yeah yeah
oh yeah yeah yeah
oh yeah yeah ehnn (b_tter my breadi)
oh yeah yeah yeah
oh yeah yeah yeah
(funwon!)
كلمات أغنية عشوائية
- starboy (russia) - киллер (killer) كلمات أغنية
- ovo patience - rubbin' off the paint (remix) كلمات أغنية
- rapture_muziq - thief كلمات أغنية
- jalapeña - olvídalo كلمات أغنية
- jesse whistler - while the weather lashes out كلمات أغنية
- cue - fwb كلمات أغنية
- galema kt - i ain't got time كلمات أغنية
- pretty darn - brothers كلمات أغنية
- elle milano - (shit scene song) كلمات أغنية
- khari mateen - surfer كلمات أغنية