
sound sultan - finally كلمات أغنية
finally before we end the show today
i want to give you a song produce by lil prince and me soundsultan on this one
finally
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
it’s your wedding day
na your decision for your happy day
love is your religion
spread it all the way
as you kuku dey so
na your love life story be dis oh
if you kuku pray oh
na baba wan shower his blessings oh
once your ready, twice your rеady
once you marry no forget oh
love nwantintin
shеy no be love wey you wa titi
oh no no love nwantintin
let others no it’s a nwantintin
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally le le finally
you go marry your bae oh
finally le le finally
you go born am ibeji
finally le le finally
you go born am ibeta
finally le le finally
everything go dey better
love you love you love you love you
no be for mouth oh
if you say you love me make we work it out oh
if baba say no be nau say na later oh
who are we to judge make we wait am together
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
كلمات أغنية عشوائية
- tony d [pr] - sabes que te quiero كلمات أغنية
- betelgesa - the marble gates كلمات أغنية
- simulationrxps - madiba/rhuzu كلمات أغنية
- hayedeh - sogand كلمات أغنية
- andy starling - дикий ананас كلمات أغنية
- pulp musicals - gunpowder and rum, part 2 كلمات أغنية
- 4lung - doobert كلمات أغنية
- akira the don - trust no government كلمات أغنية
- denoma - відлуння самотності (echoes of loneliness) كلمات أغنية
- l.a. exes - skinny dipping كلمات أغنية