
sonorous - ogbon كلمات أغنية
(intro )
like basically i can’t really explain
but the same time weytin i go do
na to thank god
as e happen i know no sef walai
(verse 1 )
i don wanna be a late comer
even though my teacher no understand
say the hold up wey catch me tie rapper
i be that same gee from gutter
so many downfall many big format
wey dem install for my head
but i still survive
(hook )
ko so ogbon to le da
ko is wa to le wu
say to make am na taboo
brother man don’t take me for a fool
ko so ogbon to le da aaa
ko si wa to le wuuuuu
to le wu uuuuuu
don’t take me for a fool
(chorus)
more aiye mo safun aiye
won ni kin farabele sala aiye ×4
verse 2
i swear down you can’t understand
so many yawa many sacrifice
e be like say man won to payin
some many shoes then wey no be my size
dey go we dey your back like school bag o
ogbeni see na lie dem too bad o
for their face you be dush bag o
so malo gbe won so ri like a durag o ×2
(trumpet )
(hook )
ko so ogbon to le da
ko si wa to le wu
say to make am na taboo
brother man don’t take me for a fool
ko sogbon to le daaa
ko is wa to le wuuuu
to le wu uuuuuu
don’t take me for a fool
(chorus)
more aiye mo safun aiye
won ni kin farabele sala aiye ×4
كلمات أغنية عشوائية
- cherry blossom (oldies) - my happiness is you كلمات أغنية
- jay park & slom - blue check remix كلمات أغنية
- precedens - opera كلمات أغنية
- al hazan - long as i have you (feat. myrna rowlands) كلمات أغنية
- fillyroll - white glasses كلمات أغنية
- vicente fernández - mi desgracia كلمات أغنية
- jon reddick - i believe it (the life of jesus) كلمات أغنية
- lvusm - let me think كلمات أغنية
- cryorange - off white كلمات أغنية
- i ya toyah - death's kiss كلمات أغنية