
solidstar - anointing كلمات أغنية
you see me, you see me dey spend my cash
my cash
ororororo
anywhere me go dem dey clear my road
my road
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
anointing (repeatedly)
omo no go there oh
hold it
im from aj city so i no dey le oh
oh no
see my head dey there oh
oh no
you won bring it down
omo ma lo be oh
obe oh
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
ay na anointing
who no go no go know
i don go, i see and i know
no be play omo no be joke
you paying your bills
today you know na anointing
see my brother i say na anointing
mhmm na anointing
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
anna na na no (6x)
anointing
i know say i get the anointing
if you know say you get the anointing
ay me get the anointing
and i know say you get the anointing
كلمات أغنية عشوائية
- la chancha muda - la colmena كلمات أغنية
- lil ruble - subbing the surfers كلمات أغنية
- tireek - crashout كلمات أغنية
- sundozer - still life كلمات أغنية
- santamaria - leva-me contigo (num sonho) كلمات أغنية
- soffie - poltergeist كلمات أغنية
- eric lavién - understand كلمات أغنية
- mooghi, charlie wilson, giovanni johven & rza (2) - feelin' low كلمات أغنية
- sharbel - burn كلمات أغنية
- claudio villa - 'o cantastorie كلمات أغنية