
slim burna - i'm on fire كلمات أغنية
eh…yo
nanana..na..na
(verse 1)
no be lie
the struggle i don see and the bad things wey i don see with my eyes
the pleasure and pain, all na part of life
play them my tape, tell them to come inside
i’ma survivor
(chorus)
cuz i’m on fire (2x)
cuz i’m on fire (4x)
(verse 2)
check see see
oya give me canoe eh
cuz i wan cross this water eh
canoe eh
cuz i wan cross this water eh
they wanna to stop me and i no fit die
wanna hold my wings and i still de fly
i’m on fire (i’m on fire)
they wanna to stop me and i no fit die
wanna hold my wings and i still de fly
cuz i’m on fire (i’m on fire)
the girls dem gimme dutty wine
baby girl u giving me that dutty dutty wine
girl i wonder whether you don remove your spine
see i really wanna touch it and i want your behind
(chorus)
(verse 3)
i’m on fire, sey na me wey dey steal the show
see i’m on fire, sey na me wey dey steal the show
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me aii
(chorus)
slim burna
(laugh)
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
كلمات أغنية عشوائية
- smiles records - don't take the red chairs كلمات أغنية
- prince amine - pura vida كلمات أغنية
- remedy club & elphi - 2005 كلمات أغنية
- elizabeth marvelly - the road and the miles to dundee كلمات أغنية
- hudi - lonely كلمات أغنية
- soft kill - molly كلمات أغنية
- dodipoh - мастер вечеринок (party master) كلمات أغنية
- quartetto cetra - se preghi il tuo signore كلمات أغنية
- unspoken tradition - force of nature كلمات أغنية
- jiangie - tattoo كلمات أغنية