
slenur - cold world كلمات أغنية
omo ologo nimi no dey long talk
toba ni pe oya kile fe so
steady on the grind omoh na non stop
as i dey for my lane i too dey focus
10 billi no go too much
baba god do me make i lock up
mama still dey papa dey no more
n0body wan help street na cold world
i dey face i dey face
(i dey face something)
wetin i dey face omoh na big something
i just dey talk base on true story
n0body dey wey i wan go meet
eni ti o lowo lo go
na bozo
all about hustle we up
ka pawo
base on money money we talk
na koko
all about the hustle we up
ka pawo
i wanna do it for my family and my paddy
i fit dey live the life go if u no go dull me
i no dey copy cat cos e no go funny
na god dey for me feel what i′m feeling
baba mi (baba mi)
anytime i call you no dey fail me
i keep the grind cos e sure for me
cos i dey hear n0body dey for me
n0body dey for me
anytime i’m down i go call on g
baba god dey as you know my gee
anyway na way i dey push my p
se mi lomo dada
oriburuku back to sender
me i no go dey if na yawa
cos i know my fortune
(e go gara)
se mi lomo dada
oriburuku back to sender
me i no go dey if na yawa
cos i know my fortune e go gara

se mi lomo dada
oriburuku back to sender
me i no go dey if na yawa
cos i know my fortune e go gara
omo ologo nimi no dey long talk
toba ni pe oya kile fe so
steady on the grind omoh na non stop
as i dey for my lane i too dey focus
10 billi no go too much
baba god do me make i lock up
mama still dey papa dey no more
n0body wan help street na cold world
street na cold word yeh
omo na cold world yeh
pray make a prayer ehn
omo na cold world yeh
sle
slenur
كلمات أغنية عشوائية
- valeria rossi - ossigeno كلمات أغنية
- valeria rossi - alfonsina كلمات أغنية
- valeria rossi - piccole cose كلمات أغنية
- valeria rossi - fiocco كلمات أغنية
- valeria rossi - la donna invisibile كلمات أغنية
- jarabe de palo - viaje para locos كلمات أغنية
- valeria rossi - come un girasole كلمات أغنية
- valeria rossi - non ho sonno كلمات أغنية
- valeria rossi - straniero كلمات أغنية
- valeria rossi - cecilia كلمات أغنية