
skelvin - mr. parker كلمات أغنية
[intro: skelvin]
that’s skelvin boy
edo boy
that kind thing na
(you—)
[verse 1: smur lee]
when they see me coming, car sounding like a lambo’
e belike jo blaq wey cause casablanca
when you see me coming, it’s a banta
make them clear–that’s my matter
na me be parker, that is official
wetin dey sup? why you greedy for work
i dey active no dey carry my work play
see no dey carry my work play
[chorus: smur lee]
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
[verse 2: skelvin]
ah!
person wey use money collect my babe
i bomb e pay send am slip
he still carry me play for this life way dey hard evеrybody
guy man wan use me gain, ay?
is allowed, matching is allowеd
wheelbarrow is allowed is allowed
matching is allowed, wheel barrow is allowed
matching is allowed, wheel barrow is allowed is allowed
matching is allowed
mr. parker mr. parker
mr. parker bureau d’change
mr. parker, where my money?
i give you seconds to produce the change
my community no dey use me play
you carry my money, you wan dey use me play?
iron dey body i no leave am for house
if e set you go travel, i dey come with my axe _glass shatters_
iron dey body i no leave am for house
if e set you go travel, i dey come with my axe _sharpening knife_
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
iron dey body i no leave am for house
[refrain: skelvin]
matching is allowed
you dey play for my yard?
everything is allowed, cana’ dey, shingbain no dey my account
matching is allowed
you dey play for my yard?
everything is allowed, cana’ dey, shingbain no dey my account
[verse 2: corizo]
die that matter abeg
no dey reason toto matter with me, me
die that matter abeg
no dey call my phone, your transaction never drop
i dey with your girl, she dey gimme lollipop
i don’t really speak, i let my money talk
i no dey do tf if the panties never drop
na water full my neck o
bro, na water na water
bring bucket, make you fetch o
bro, na water na water
reconfirm the kpo before you drag, i invest in bbl and nyash
if you vex investor, e go invest
packer lee don sell him benz
who build house still dey pressure, who never build dey sleep hotel
reconfirm the kpo before you drag
na colorado make am mad bro
na water full my neck o
bro, na water na water
na water full my neck o
bro, na water na water
[refrain: skelvin]
matching is allowed
you dey play for my yard?
everything is allowed, cana’ dey, shingbain no dey my account
matching is allowed
you dey play for my yard?
everything is allowed, cana’ dey, shingbain no dey my account
[chorus: smur lee]
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
mr. parker, that is official
كلمات أغنية عشوائية
- saadofficial - runnin كلمات أغنية
- トゲナシトゲアリ (togenashitogeari) - 運命の華 (i'm here) كلمات أغنية
- words of life - lord rise up كلمات أغنية
- sex900 - g0reluv / gore love كلمات أغنية
- abg rocky - only god can save me كلمات أغنية
- ynkeumalice - your are sunlight and i moon كلمات أغنية
- felix schorn, chris burke & five - 999 كلمات أغنية
- jaundoce - bbl drizzy (drake diss) كلمات أغنية
- shn (mys) - all the other boys كلمات أغنية
- yuri gal - evergreen كلمات أغنية