
singah - without you كلمات أغنية
[intro]
yeah, yeah, yeah, yeah
without you
(sing)
yeah, yeah
[chorus]
like vibrator wey no carry charger
iam nothing without you
like for christmas wey dem no blow banger
iam nothing without you
like for party wey dey no cook jollof
you know iam nothing without your love
like nepal wey no carry ladder
iam nothing without you
without you
(ooh, ooh, ooh, ooh)
yele, mama
(ooh, ooh, ooh)
without you
(ooh, ooh, ooh, ooh)
yele, mama, nah
(ooh)
[verse 1]
girl
wetin’ you do me?
seh you do me something
you rock my world
yeah
take it easy, you go k!lly person
[verse 2]
angela
rain don dey fall
come for my umbrella
make we dey together ‘girly e no matter
the kind weather
we go dey allright oh, baby oh
(oh, no)
[chorus]
like vibrator wey no carry charger
iam nothing without you
like for christmas wey dem no blow banger
iam nothing without you
like for party wey dey no cook jollof
you know iam nothing without your love
like nepal wey no carry ladder (yeah)
iam nothing without you (let’s go)
without you
(ooh, ooh, ooh, ooh)
yele, mama
(ooh, ooh, ooh)
without you
(ooh, ooh, ooh, ooh)
yele, mama
(ooh, ooh, ooh)
[outro]
yele, mama eh
(?)
(sing)
[drop]
(cold mixes)
كلمات أغنية عشوائية
- rae mills - mii gunner pit stop كلمات أغنية
- wick and the tricks - drama queen كلمات أغنية
- de braders - goedkoop كلمات أغنية
- trvmsx - boii كلمات أغنية
- antigoddess - obsession كلمات أغنية
- shiba - hokage pt. 3 كلمات أغنية
- desakato - pánico en frankfurt كلمات أغنية
- karna.val (ru) - истерика (hysterics) كلمات أغنية
- common destiny - in his time كلمات أغنية
- grimmsage - over me كلمات أغنية