
simi - no joy كلمات أغنية
can you see me now
rii
[verse 1]
some people no get joy
dem wan talk you up for your front
they gon’ f_ck you up when you turn around
ohh
some people no get joy
anytime you come for me
i know misery loves company
but no be me you go take shine oh
i know how the thing dey go
when i hear noise me dey turn am low
here for the business, not for the show
(for the business, minding my business eh)
if you really really no mad
why you so happy when another man sad
na instagram give you this kain mind
[pre_chorus]
f_ck all the f_ck all the people wey no get joy
anyway anyway i’m getting on
thank god say man no be god oh
anyway i’m getting on
no stopping this train wey dey run oh
[chorus]
f_ck all f_ck all the people wey no get joy
no joy, no joy
no joy, no joy
no joy no joy
f_ck all the people wey no get joy
[verse 2]
you see bad news you dey jubilate
bad belle don dey accumulate
when baba god make person great o
even enemies celebrate o yeah
as i face my front, make you face your own
na the koko
adura mama mi a ma gba, iya mi spiri koko
oh no, when i hear noise me dey turn am low
here for the business, not for the show
(for the business minding my business eh)
if you really really no mad
why you so happy when another man sad
na instagram give you this kain mind
[pre_chorus]
f_ck all the f_ck all the people wey no get joy
anyway anyway i’m getting on
thank god say man no be god oh
anyway i’m getting on
no stopping this train wey dey run oh
[outro]
f_ck all f_ck all the people wey no get joy
dem no get joy
f_ck all the people wey no get joy
كلمات أغنية عشوائية
- bound for glory - coming home كلمات أغنية
- bound for glory - russian winter كلمات أغنية
- bounty killer - down in the ghetto كلمات أغنية
- bounty killer - cry for lie for كلمات أغنية
- brand new sin - dead man walking كلمات أغنية
- break the silence - moving day كلمات أغنية
- break the silence - natoma كلمات أغنية
- 7 dollar taxi - radio monotone كلمات أغنية
- beauty the beast - human again كلمات أغنية
- black label society - fire it up كلمات أغنية