
simi - misbehaviour كلمات أغنية
[verse 1]
who be fool? me or you?
i don’t even know how to tell you make you come or you tell me make i cool
it’s okay, it’s alright
do wetin you want do
you treat me like a fool
baby, it’s cool
[pre_chorus]
i gave you everything but you no give me nothing
i act like it is nothing and smile
i gave you all my love but you dey give me cr_p
shey you no understand?
[chorus]
say i go catch a grenade for ya (i go catch a grenade)
i go jump aeroplane for ya (i go jump aeroplane)
i fit rob a bank for ya (rob a bank)
i go slap police for ya (i go slap police)
la la la la
[post_chorus]
nothing wey me i no fit do
to prove my love for you (provе my love for you)
i fit die for you, baby
but you dey misbеhave
ah ah, ah ah ah
[verse 2]
kilode, kilofe?
why you come dey form go when you gonna learn when you gonna do me right
chinedu, lookie_chu
looking for my trouble, where you gonna go right
i’m tired of waiting
[post_chorus]
i gave you everything but you no give me nothing
i act like it is nothing and smile
i gave you all my love but you dey give me cr_p
boy, shey you no understand?
[chorus]
say i go catch a grenade for ya (i go catch a grenade)
i go jump aeroplane for ya (i go jump aeroplane)
i fit rob a bank for ya (rob a bank)
i go slap police for ya (i go slap police)
la la la la
[post_chorus]
nothing wey me i no fit do
to prove my love for you (prove my love for you)
i fit die for you, baby
but you dey misbehave
ah ah, ah ah ah
[bridge]
ase baby, you be liar
ooh, you dey make me try every day
you say you loved me pass your mama
you liar, liar, i don tire
for you baby
[chorus]
oh baby i go catch a grenade for ya (i go catch a grenade)
i go jump aeroplane for ya (i go jump aeroplane)
i fit rob a bank for ya (rob a bank)
i go slap police for ya (i go slap police)
la la la la
[post_chorus]
nothing wey me i no fit do
when i lose my cool (when i lose my cool)
i fit die for you, baby
but you dey misbehave
[outro]
you too dey misbehave
why you go dey misbehave
oh baby misbehaviour
misbehaviour
da da da da da da da
كلمات أغنية عشوائية
- decana - #outchea كلمات أغنية
- carlos jean - blackstar كلمات أغنية
- bomethius - in-laws كلمات أغنية
- mk340 - grind to $hine كلمات أغنية
- hoop - é o rap neguin كلمات أغنية
- delafé - fiera كلمات أغنية
- student 1 - train كلمات أغنية
- dead kennedys - viva las vegas [live at the deaf club] كلمات أغنية
- rico richie - we dem كلمات أغنية
- karol de souza - fiz uma de amor كلمات أغنية