
simi - joromi كلمات أغنية
joromi joromi
i want you to love me
joromi baby
joromi joro
kiode? kilode o?
why you no dey call me
kilode baby?
kilode joro
i dey give you signal (joromi)
why you no dey see me ah (joromi)
i give you green light tire
(joromi joro)
omo kilon bubble o (joromi)
make you no dey fumble o (joromi)
i go shoot my shot e o joro
so joro baby take my number
(take my number)
you know you can call me later
(call me later)
me i want to be you lover
(be your lover)
on baby, call me later
(call me later)
faloabi bosi bi o
talk to your friend o
joromi baby o
(joromi joro)
shebi iwo lo so fun mi
you talk sey he like me
ah
abi iro lo n pa gan
(kilode joro)
i dey give you signal
(joromi)
shey you no dey see me ah
(joromi)
i give you green light tire
(joromi joro)
omo kilon bubble o
(joromi)
ko ma lo fumble o
(joro mi)
i go shoot my shot e o joro
so joro baby take my number
(take my number)
you know you can call me later
(call me later)
me i want to be your lover
(be your lover)
oh baby call me later
(call me later)
oh baby no be crime
make pesin love you aye
love you baby aye
yes i love you baby oh
oh baby tell my why
(tell me why)
you dey take your time
just call be baby
joro baby take my number o
(take my number)
maybe you can call me later
(call me later)
me i want to be your lover
(be your lover)
oh baby call me later
(call me later)
baby mi o
ki lon shele gangan?
(take my number)
i dey wait for you since early mon mon
(call me later)
me i want to be your lover
(be your lover)
oh baby call me later
(call me later)
كلمات أغنية عشوائية
- young presh - grind كلمات أغنية
- out-lot - dove sei كلمات أغنية
- 21rafi كلمات أغنية
- jey brownie - rockstar كلمات أغنية
- nyarons - sunrise in my city كلمات أغنية
- saiya tiaw - tränen von dir كلمات أغنية
- tony caso - all the love in my heart كلمات أغنية
- justy - i'm learning how to live كلمات أغنية
- thyra hilden - synergy twin كلمات أغنية
- manuel impoco - motivational كلمات أغنية