
simi feat. praiz - outta my head (feat. praiz) كلمات أغنية
wetin you dey do for my dream oh boy
i dey see you anytime wey i sleep oh boy
you see me i don’t need this scene oh boy
you’re in my head you’re invading me oh boy
wahala dey!
(oh you must be one of a kind)
wahala dey
(cos you won’t get out of my mind)
wahala dey
(i wanna go back to the time)
wahala dey
(you are outta my mind)
wetin you dey do?
wetin you dey do for my head?
wetin you dey find?
wetin you dey find for my head?
wetin you dey do?
wetin you dey do for my head?
wetin you dey find?
wetin you dey find for my head?
{praiz}
wetin you dey do for my bed oh girl
maybe it is all in my head oh girl
why you com dey do me this oh girl
i close my eyes and you’re all i see oh girl
oh-oh oh-oh
wahala dey
oh you must be one of a kind
wahala dey
yes you won’t get outta my mind
wahala dey
i wanna go back to the time
wahala dey
you’re outta my mind
wahala dey.
oh
wetin you dey do?
wetin you dey do for my head?
out of my head girl.
wetin you dey find?
wetin you dey find for my head?
oh-oh oh
wetin you dey do?
wetin you dey do for my head?
oh-oh baby outta my head
wetin you dey find?
wetin you dey find for my head?
no way…
i really thought that i moved on
the tin wey you do me e strong
oh baby when will you be gone?
why you dey my head for so long
wahala dey
كلمات أغنية عشوائية
- ram zet - requiem كلمات أغنية
- raincoats - the void كلمات أغنية
- rachelle ferrell - you don't know what love is كلمات أغنية
- ramases - dying swan year 2000 كلمات أغنية
- rahsaan patterson - joy كلمات أغنية
- random mullet - paradox poetry كلمات أغنية
- raid - liberation كلمات أغنية
- rare earth - good time sally كلمات أغنية
- raining pleasure - only through you كلمات أغنية
- rainer maria - terrified كلمات أغنية