
sheramang - never say no كلمات أغنية
[intro]
damien
[?]
ine ine
never say no
[verse 1]
when i started dem be no been believe
for this music journey i be don b{e}leed
i go write songs i go still delete
never let my feelings get the best of me
’cause if i did i swear you nor for see me now
i’m from the gutter from the trenches uh
time dey go make you find your boat my brother
na everyday you must to paddle am
bellе nor de show
i for dey magazine covеr
i been dey move anywhere my belle face
you see me see hunger
the story longer
i break my kolo i dey see ten ten naira
[pre_chorus]
weytin i no… weytin i no do o?
people dey ask me “weytin i dey do?”
i carry music for head i no de use e sugar
tight my belt serious student i nor de sag
[chorus]
i carry shield, dem carry sword
you see this war, me i must fi_ight
i nor want peace o, my body dey hot
inner this life, see every man go die_i_i
i carry shield, dem carry sword
you see this war, me i must fi_ight
i nor want peace o, my body dey hot
inner this life, see every man go die_i_i
[verse 2]
weytin go be go be, but e no go be
if you no stand up on your feet my gee
small money come everybody turn adviser
you must to fail
na only then wey you fit wise
age e just be number
wetin i see na ein i know
make una see as e de go
i go carry my thunder
scatter anybody wey de try try
where una dey when i dey cry cry?
see dem see dem
many many arrow, many many pot hole
even for tar road
dem no fit break that strong rigid back bone
and i go bury any pharaoh pharaoh o_ai
[pre_chorus]
weytin i no… weytin i no do o?
people dey ask me “weytin i dey do?”
i carry music for head i no de use e sugar
tight my belt serious student i nor de sag
[chorus]
i carry shield, dem carry sword
you see this war, me i must fi_ight
i nor want peace o, my body dey hot
inner this life, see every man go die_i_i
i carry shield, dem carry sword
you see this war, me i must fi_ight
i nor want peace o, my body dey hot
inner this life, see every man go die_i_i
[bridge]
the wall of jericho see e don fall
all of my enemies see dey don run
if i start to tell you weytin i saw
you see the blood wey stain my sword
never give it up
never say no
i never give it up make i de see as e dey go
never give it up
never say no no
i never give it up
oh why why
كلمات أغنية عشوائية
- dom corleo - punk ties كلمات أغنية
- folkpro - прямо с квартир / ghetto كلمات أغنية
- hyacinthus - stellae كلمات أغنية
- makcem25, wise giraffe - hey, boi كلمات أغنية
- emmyuzoma - turnt كلمات أغنية
- cecilia ciaschi - una làgrima cayò en la arena كلمات أغنية
- bvcovia - două lumi كلمات أغنية
- siixths - evergreen كلمات أغنية
- raul muta - relento كلمات أغنية
- la kombi vieja - la ruta كلمات أغنية