
shaydee - o poju كلمات أغنية
heyyy
emezay
shaydee on the single
heyyy
emezay (eh eh eh)
she like to whine that tin (o poju)
girl you too fine you too fine (o poju)
see the way you dey move wanbi (o poju)
omo yii gbena wa oh (o poju)
wayo wayo wayo wayo wayo wayo (eh eh eh)
wayo wayo wayo wayo wayo wayo
so kilo fe my baby
cos i will do anything just to make you the one wey go born my babies (ah wey go born my babies)
omo you too set oh baby
i carry eye go market
look many girls but na you be the target
everything set
sey na complete package
sey i no worry
cos you are thе one for me
i no hurry
in order to plеase you
see i hold money
everything you need
yes i hold money
see i hold money
so je ka rira later
pemi lori cellular
when you see me in my new new beamer
you go no say i’m getting paper
omo yi s_xy diva
bose redi bose redi
mo shiver
she got me losing my mind
the way she dey move it
i warn her sey
i no worry
cos you are the one for me
i no hurry
in order to please you
see i hold money
everything you need
yes i hold money
see i hold money
the way you love me
girl i want more of you
girl i want more
your s_xy body
girl i want more of you
girl i want more
you dey k!ll me slow (wayo wayo wayo wayo wayo)
the way you moving so (wayo wayo)
mummy na the way you do (wayo wayo eh)
you know what you’re doing to me
o poju x4
كلمات أغنية عشوائية
- dastan - casket pimpin' كلمات أغنية
- rtin - улыбнись! (smile!) كلمات أغنية
- ellen loo (盧凱彤) - 來不及 (it's too late) (live at shouson theatre 2011) كلمات أغنية
- novembers doom - petrichor كلمات أغنية
- rational youth - back from madrapour كلمات أغنية
- джерил (dzheril) - usa كلمات أغنية
- enjyng - out of love (interlude) كلمات أغنية
- kiara sasso - vivendo a vida com amor كلمات أغنية
- kyoshi sad - baby gold كلمات أغنية
- the sooper swag project - violence كلمات أغنية