
shatta wale - my level كلمات أغنية
[intro:]
my level ey
my level ey
[verse 1:]
maybe today i no get nothing
but tomorrow i go get something
and i go buy motor for mama oh
but the enemy wan worry me
i go show all ah dem tragedy
no be today oo, no be today oo we start oo
so you for sing my song oo
you for keep am for long oo
because you don’t know the day weh jesus christ go come oo
[chorus:]
so if you see me today
i know my level
i know my level
oh my level
and if adey pop champagne today
i know my level
i know my level
oh my level
[verse 2:]
the time adey waka dey waka yeh
amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
lonely, lonely story
the time i buy my toyota
flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
what a lovely story
adey live this life oo
because i get my bible oo
because the blessings i get from the most high be so great oo
[chorus:]
so if you see me today
i know my level
i know my level
oh my level
and if adey pop champagne today
i know my level
i know my level
oh my level
[verse 1:]
maybe today i no get nothing
but tomorrow i go get something
and i go buy motor for mama oh
but the enemy wan worry me
i go show all ah dem tragedy
no be today oo, no be today oo we start oo
so you for sing my song oo
you for keep am for long oo
because you don’t know the day weh jesus christ go come oo
كلمات أغنية عشوائية
- sayha mira - storycompilations كلمات أغنية
- sinful soul - altars كلمات أغنية
- rebekah white - i know it's too late كلمات أغنية
- hello emerson - the last dinner كلمات أغنية
- octobersfullmoon - fuck friends كلمات أغنية
- maury mayne - side bitch كلمات أغنية
- joseph (ita) - 1min كلمات أغنية
- tripes - ακούω την αγάπη (akouo tin agapi) كلمات أغنية
- olamide - hate me كلمات أغنية
- joan osborne - real love (demo 2006) كلمات أغنية