
shallipopi & ehizdans - laho (ehizdans freestyle) كلمات أغنية
shallipopi: [chorus]
ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
ni paste aza, lahọ
aza mwẹ dry o, lahọ
ye, ye_oh
ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
ni paste aza, lahọ
aza mwẹ dry o, lahọ
ye, ye_oh, lahọ
ye, lahọ
ye, ye_oh, lahọ
ye, lahọ
ye, ye_oh, lahọ
ye
ehizdans: (verse)
aza confirmed funds then i plaster
walking hard to meet up with superstars
your friends go dey, hate you for your backside
once funds just drop all of them go paste aza
monkey dey work baboon dey chop na wetin dem line
if you no get money dey go live you go one side (one side)
like ant when sugar don finish all of them loss (cho cho cho)
they go put little effort so that they can build the trust
but my n_gga, no worry, less talk, less quary
do work, make money, bust out ferrari
no talk, show working, prove men wrong
exceed expectations and show them off
take care off the ones that showed you love
10k doss enter quilox
shallipopi: [chorus]
ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
ni paste aza, lahọ
aza mwẹ dry o, lahọ
ye, ye_oh
ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
ni paste aza, lahọ
aza mwẹ dry o, lahọ
ye, ye_oh, lahọ
ye, lahọ
ye, ye_oh, lahọ
ye, lahọ
ye, ye_oh, lahọ
كلمات أغنية عشوائية
- aqua timez - overcome the thousand nights كلمات أغنية
- aqua timez - sen no yoru wo koete كلمات أغنية
- aqua timez - sen no yoru wo koete (english translation) كلمات أغنية
- aqueduct - aqueduct كلمات أغنية
- arab strap - don't ask me to dance كلمات أغنية
- arab strap - infrared كلمات أغنية
- devin townsend - heaven send كلمات أغنية
- arab strap - meanwhile, at the bar, a drunken muses كلمات أغنية
- arab strap - soaps كلمات أغنية
- arab strap - serenade كلمات أغنية