
seyi vibez - gangsta كلمات أغنية
[intro]
(run, run)
(queisamonsta y’all)
[verse 1]
never met a girl like you for my life
say, i no fit lie, i dey trip for your body
make dem dey try, dem no fit off our light
the way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
so, i give her the gangsta style
when she no fit tell me “bye_bye”, ay
girl, i no fit lie, yeah
melanin, so fine, yeah_eh
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh_tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh_ooh_whoa
[verse 2]
bawo n mo shey shee, i don fall in love
ghetto boy like me don dey fall in love
love of my life, afi wo nikan
i swear to god, wetin you give me chop?
like popo, kofe je kin lo
k′oto jade, baby, je kin mo
anything you want, i go give you more
and, anyhow e be, baby, je kin gbo
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh_tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh_ooh_whoa
(vibe boy)
[outro]
monalisa, ah
girl, you make me shiver, ah (ah)
international or local?
j′aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh_ooh_whoa
كلمات أغنية عشوائية
- blanco (ro) - frere كلمات أغنية
- binoculars - yeahboy vol. 2 كلمات أغنية
- wasabi guap - blue spirit كلمات أغنية
- lakelands - lionheart كلمات أغنية
- sehabe - kara yok كلمات أغنية
- dario (artist) - prove it to me كلمات أغنية
- android no. 23 - streams كلمات أغنية
- big twins & dj skizz - thun did it (intro) كلمات أغنية
- william steffey - goodbye cassiopeia كلمات أغنية
- ügynökség - régi világ (drumatic mix) كلمات أغنية