kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

seyi vibez - 247 lyrics

Loading...

[intro]
mu_mur_murderer
woo

[verse 1: muyeez & billion solar]
every blessings i dey see now, na the blessing from god
smaller wey dey on top, olohun, i no go fall
won ni ki n go harder, so me i go on sohun
anyhow, i dey on god, wetin dey occur?
even them poeple that be hating on me, but i no fit to drop
’cause i gatti my god, olohun

[refrain: seyi vibez]
’cause my producers, give me non_stop
o ya, je ka record
look around, n0body to trust
’cause i no dey too sure

[pre_chorus: nerryckole & tml vibez]
anytime i’m calling you, baba, answer my call
anywhere i dey perform, you know say aye po gan
turn up, aye po gan
oh_ah_yeah
so me tell my n_gga sеy, “n_gga no fo for that bobo”
try make money, shenking po gan
rora gbęsę lеko’kan
[chorus: tml vibez, seyi vibez, muyeez, nerryckole & billion solar]
baby jo
i am sorry, baby, i am sorry
i am sorry, i thank god for my journey
i’m not sorry to take what is for me
i’m not sorry for hustling 24/7

[verse 2: muyeez, billion solar & tml vibez]
every blessings i dey see now na the blessing from god
smaller wey dey on top
olohun, i no go fall
şebi iwo lo ni ki n ma lo, i no go fall
sey my blessing no go stop
i no go stress before i chop
if na power, e for don cast, una for lock up
mo so fun wọn nigba kan
i fell when i try, so me ride on, oh_ah_ah

[refrain: seyi vibez]
’cause my producers, give me non_stop
o ya, je ka record
look around, n0body to trust
’cause i no dey too sure

[pre_chorus: nerryckole & tml vibez]
anytime i’m calling you, baba, answer my call
anywhere i dey perform, you know say aye po gan
turn up, aye po gan
oh_ah_yeah
so me tell my n_gga sey, “n_gga no fo for that bobo”
try make money, shenking po gan
rora gbęsę leko’kan
[chorus: tml vibez, seyi vibez, muyeez, nerryckole & billion solar]
baby jo
i am sorry, baby, i am sorry
i am sorry, i thank god for my journey
i’m not sorry to take what is for me
i’m not sorry for hustling 24/7

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...