
seyi vibez & bloody civilian - whatsapp كلمات أغنية

[verse 1: seyi vibez]
who be that guy wey dey text you?
i no dey check your whatsapp
that’s not my thing, baby
i no like talk wetin go vex you
main reason i dey make you dey wet
i no wan lose you to another mugu
eiya, sare wale
ara mi ti wa l’ọna, eiya
you high me like monkey tail
you make my thing ej_cul_te
i no fit dey musturbate
jekin wọ le ma ka tan le
you must give me accolade
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
[verse 2: bl__dy civilian]
who be that girl wey dey text you?
i don’t like bullsh_t
i don’t like nonsense
i don’t like sharing
oya come wha you say?
asking me how did i get this way
seyi, sometimes you’re not the vibe
when you saw me
i know you saw me with my bros (with my bros)
tell me say you get hoes
but i smell them with my nose (with my nose)
i no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
are you gonna make me sweat or show me love instead?
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
كلمات أغنية عشوائية
- youngarov - van helsing كلمات أغنية
- fried by fluoride - why am i not enough كلمات أغنية
- henry thomas - woodhouse blues كلمات أغنية
- 7ty & 60k cvndy - nunca jamás كلمات أغنية
- exexist - метод (method) كلمات أغنية
- between giants - as good as you (demo version) كلمات أغنية
- audeo facere - beware the jailcell كلمات أغنية
- kla$h (rapper) - wish you could كلمات أغنية
- léo pimenta - a caça ao caçador: o tráfico de animais no brasil كلمات أغنية
- sachem - fever كلمات أغنية