sexy steel - merry men كلمات الأغنية
ni’lu ghetto t’awa yi o
olowo lawa mo
hmmm
ibi ti’on gbegba
ko ma kan’ye
ka wa sha ti gba tia
collect from the rich give it to the poor
24/7 na dem dey ball
dem bi merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see dem face o
merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can
won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele
won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele
living a fast life
dem bi business men o
from abuja, dem take over your town
merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see their face o
merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can o
كلمات أغنية عشوائية
- tommi läntinen - rööperin kuu كلمات الأغنية
- snoop dogg - because i'm black كلمات الأغنية
- liam patrick - paranoid كلمات الأغنية
- n/a music group - hip-hop playoffs كلمات الأغنية
- 3 doors down - citizen/soldier كلمات الأغنية
- medium - karuzela كلمات الأغنية
- davide van de sfroos - mad max كلمات الأغنية
- xxxtentacion - tummy tuck (xxx “lick” verse) كلمات الأغنية
- noboru↑-p - monochrome ∞ blue sky كلمات الأغنية
- vermon seidel - rolling like the mob كلمات الأغنية