
sean tizzle & l.a.x - no shame lyrics
falila kẹ tan o, normal
ọmọ to tun ja ni (proper)
ah, o ti gba alawee (corper)
eh, normal for sure (eh_ahn eh)
to ba fẹ jokoto, jokoto
to ba fẹ jakata_jakata
ṣá ma ṣe’di wereke
e normal for sure
wetin be shame? make e catch me (aje)
this your body no go pass me (god forbid)
no be say kongi dey catch me (body dey kwe)
na your body wey dey jazz me (normal)
your manya just dey shark me (yaya waya)
k’ori mi to fa’na, ẹ wọn’mi si (eh your manya)
no be say kongi dey catch me (body dey kwe)
na your body wey dey jazz me (normal)
ọmọ mi gbe wọn rin o (ye)
gbe wọn rin o (ah)
jàwọn laya, ko jẹ ko mi o
make i know if you need company o
ẹyin mama, ẹ lọ sẹmpẹ
oya, come closer (closer)
enter your body like smooth criminal (criminal)
owo mo na, mi o ṣe talika
afọlabi, money controller (for sure)
wetin be shame? make e catch me (aje)
and this your body no go pass me (god forbid)
no be say kongi dey catch me (body dey kwe)
and na your waist wey dey jazz me (normal)
your manya just dey shark me (yaya waya)
k’ori mi to fa’na ẹ wọn’mi si (eh your manya)
no be say kongi dey catch me (konji go dey catch)
and na your waist wey dey jazz me (ehn, bebe_bebe)
ehn, falila, oya, give me that
jẹ ka ṣeré fiki_fiki
oya, gimme pass
the money dey for the goody bag o
for the gucci bag o, get the gucci bag, oh_eh
na the thing you dey do to me (do to me)
make you just dey do am dey go
ah_ah_ah_ah_ah
(iyẹn normal, for sure)
wetin be shame? make e catch me (aje)
this your body no go pass me (god forbid)
no be say kongi dey catch me (body dey kwe)
and na your waist wey dey jazz me
your manya just dey shark me (aje)
k’ori mi to fa’na, ẹ wọn’mi si (manya)
no be say kongi dey catch me
and na your waist wey dey jazz me
كلمات أغنية عشوائية
- abu - أبو - hollela - هوليلا lyrics
- datboyjaden - not like us lyrics
- hilary incognito x fournine x p3 - last night lyrics
- sam kim (샘김) - shining you lyrics
- ilqar muradov - qocaldım, ana lyrics
- tengo john - intempéries lyrics
- primal scream - come together (live) lyrics
- forest rain - say you love me lyrics
- du$t (dust) - reality lyrics
- nardy global - i hurt (radio edit) lyrics