sean dennis - somebody's girl كلمات الأغنية
onome fine like her mama
she dey talk like her mama
carry the back like her mama 2x
she fine pass tina turner
fire burn she be burner
her body hot like summer 2x
21 _ 22 , last year she be 24
carry my heart go to singapore 2x
chorus’
somebody’s girl 2x
i dey craze.. for somebody’s girl 2x
i want buy motor _ for somebody’s 2x
i dey craze.. for somebody’s girl 2x
ogbeni tell me why
she no dey want another guy
she no dey want another man
but she’s in love with a brother man 2x
no be my fault say i sabi
she needs a guy wey dey sabi
she been dey ask for my addy 2x
phase 1, phase 2
from ikeja now to phase 2
from stage 1 now to stage 2 _ walai
chorus
i want buy motor _
for somebody’s girl 2x
i dey craze
for somebody’s girl 2x
i want buy motor
for somebody’s girl 2x
i dey craze
for somebody’s girl 2x
ogbeni tell me why
كلمات أغنية عشوائية
- susan christie - ghost riders in the sky كلمات الأغنية
- бабадук (babadook) - эвол (evol) كلمات الأغنية
- jetdean - i have crippling depression كلمات الأغنية
- nicole cash - missing youu كلمات الأغنية
- inswain - fuckin' up كلمات الأغنية
- half king - go-bots كلمات الأغنية
- apollo james - listen كلمات الأغنية
- the gloomies - dfil كلمات الأغنية
- jesus culture - defender (live) كلمات الأغنية
- mimi maura - comienzo final كلمات الأغنية