
scotty - necessary كلمات أغنية
feeling me you’re feeling me
oh necessary
(uhhh wavy)
feeling me you’re feeling me
oh necessary
dj don dey play am is an evidence
the way you whine your body
fit to k!lly person
i no go lie
i’ll take that risk and k!lly person
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
bring it back
you know we grooving here
shayo and vibes for there
all of my guys dem dey
you know we no dey play
i go run your race relay
as long as you dey okay
ara mi ma wa bale
ye e ye
ye e ye
anywhere wey you dey
baby i follow go
i don’t want you to feel lonely
ye e ye
ye e ye eh
oya dance for me
baby don’t be shy
would you ride with me
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
(uhhh wavy)
كلمات أغنية عشوائية
- doral - desaguar كلمات أغنية
- brainchild (uk) - hide from the dawn كلمات أغنية
- cole porter - why can't you behave (1999 revised) كلمات أغنية
- bleachin' - peakin' كلمات أغنية
- feofilov - урал (ural) كلمات أغنية
- stigorol - elevator كلمات أغنية
- sara correia - chelas كلمات أغنية
- murphy (obe) - unideamiguida كلمات أغنية
- yoke lore - shake كلمات أغنية
- babymorocco - nrg (bamster vip sleaze mix) كلمات أغنية