savage kid x - lowkey كلمات أغنية
say i dey find money like escobar
the haters dem bin tell me say i no go far o
untop the thing wey i don suffer
make i no go put on mask like armed robber o
my eye don red like i dey shoot laser
dey run side missions as if i dey play payback
five star for gta no fit to stop my grind
trust the process o
trust the main track
uhh, come from the place wey i don show
no come dey act like you don’t know
no come dey act like you no sabi say na me get all the honor
run all my things on a low_low
just gеt the bag get the еgo
just get the bag get the (get the ego ah)
i dey fly fence acrobatic, psychiatric o
i dey solve mathematics o
i dey always find that thing wey dey hunt me o
i dey always fight that thing wey dey hunt me o
money dey jazz in automatic o
last two weeks na when i tear 4_matic o
about the money yeah i’m all about it o
(all about it uh)
your legitimate estimate no fit to reach my estimate
if you talk anyhow person fit to overtake your pace
no go dey mumu just dey try to maintain your lane
billionaire now but before e dey sell plantain
i dey always do my sh_t on a low way
first thing i do when i wake up i pray to yaweh
make all my n_ggas still dey maintain but i send them buffet
i no send i no fit come dey look your face
run my things on a low_low
no come dey act as if say you no know mhm
like say you no know
like say you no know o
native remedies no fit to enter body_body
you get low funds but you still get mind to dey order shawty
ahh, mix the agbo jedi
ready on a steady
on a low low
on a low low say
low low
run my things on a low low say
yeah yeah
savage kid x
كلمات أغنية عشوائية
- clarky - never go كلمات أغنية
- arevortik - it’s time to go كلمات أغنية
- b.g. (baby gangsta) - made man كلمات أغنية
- flax - aydernacken كلمات أغنية
- daan - icon by كلمات أغنية
- jul - pour un violet كلمات أغنية
- birdman - more milli كلمات أغنية
- camilo sesto - gethsemaní (la última cena) كلمات أغنية
- la maravillosa orquesta del alcohol - altamira كلمات أغنية
- young lito - pain كلمات أغنية