
sango edi - campaign street كلمات أغنية
[intro]
man, from catholic school great soppo, to lycee molyko. i absolutely cannot believe that we’re still here. man! its crazy!
hmm hmm hm
ekwa..
[verse 1]
been in love with you since i was 18
no be know say day i’ll call baby_e
di ndolo be d hot foh campaign street
mendem be know we from soppo to mile 16
ya grand frere dem be really try foh shake me
i pin conding foh down sotey dem free me
but all dah one be juh be na for test me
foh double_dare me, i really no be fear anything
[pre_hook]
walahi, we be start na for great soppo
before we comot go molyko
we comot go molyko, you’re my day one, my day one
we be start na for great soppo
before we comot go molyko
we comot go molyko, you’re my day one, my day one
[hook]
i’m gonna tell the world say
di ndolo comot campaign street
di ndolo comot campaign street
di ndolo start foh campaign street
campaign street_e
tell the world say
di ndolo comot campaign street
di ndolo comot campaign street
di ndolo start foh campaign street
campaign street_e
[verse 2]
we comot soppo go foh ub
dah time wey ‘da crown’ be be na magic
nonoting no be dey like delivery
so i be d pay ‘cent_ngo’ reach ‘miacha bakery’
foh buy all the things that you like
show you that you’re mine
and tell you that i like you
and any man wey try cross the line
i be put them for their place
tell dem say privatiser dey
[pre_hook]
walahi, we be start na for great soppo
before we comot go molyko
we comot go molyko, you’re my day one, my day one
we be start na for great soppo
before we comot go molyko
we comot go molyko, you’re my day one, my day one
[hook]
i’m gonna tell the world say
di ndolo comot campaign street
di ndolo comot campaign street
di ndolo start foh campaign street
campaign street_e
tell the world say
di ndolo comot campaign street
di ndolo comot campaign street
di ndolo start foh campaign street
campaign street_e
[outro]
remember when we were too young for m&g. and so instead we wil go to batasoft, and then after that, we will go to oic. then you go carry ya stamp now stamp am foh ma hand (laughs) because you didn’t want to pay… because you could not rather pay 500. wow (draeboii) good times
كلمات أغنية عشوائية
- kermess - ironiquement votre كلمات أغنية
- sam & dave - come into my life كلمات أغنية
- s7.s6. - ночная инсомния(nocturnal insomnia) كلمات أغنية
- dinah jane - what was i made for? (bille eilish cover) كلمات أغنية
- scuttlefuzz - boy كلمات أغنية
- джейме ( jayme) ( rus ) - виноват ( guilty ) كلمات أغنية
- sleep theory - numb كلمات أغنية
- caustic the mc - start it كلمات أغنية
- jaize - sumthing كلمات أغنية
- playboyjuju - sos كلمات أغنية