kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

samuel endurance - carry my matta waka lyrics

Loading...

you know say for this life wey we dey live so
some people dey wey no wan see your face (na true my brother)
but any how wey them do baba god pass them

na wetin man go do
wey bad belle no go talk (i no know)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (wetin man go do o)
bad belle people
why you dey carry my matter waka (ah)
bad belle o!
why you dey carry my matter waka

if i drink water
you carry my matter waka
if i no chop
you still dey carry my matter waka
if i get money o
you carry my matter waka (wetin i do you)
if i no get
you still dey carry my matter waka (na wetin)

na wetin man go do o
wey bad belle no go talk (bad belle o)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (i say bad belle)
bad belle people (they must go)
why you dey carry my matter waka (ah)
bad belle o!
why you dey carry my matter waka
mama nkechi
why you dey carry my matter waka
mr emeka
why you dey carry my matter waka
mama iyabor
why you dey carry my matter waka (abi you no dey fear god)
mr tunde
why you dey carry my matter waka

you carry my matter
go your neighbour house
you carry my matter
go landlord house o
you carry my matter
go babalawo (you no go come back o)
if you no stop
thunder go fire you today
if you no stop
you go sleep
you no go wake up

bad belle people
why you dey carry my matter waka
bad belle o!
why you dey carry my matter waka (ah)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (i no know)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (wetin man go do o)
bad belle people
why you dey carry my matter waka (ah)
bad belle o!
why you dey carry my matter waka

if i drink water (oh)
you carry my matter waka
if i no chop
you still dey carry my matter waka (eh)
if i get money o (ah)
you carry my matter waka (wetin i do you)
if i no get
you still dey carry my matter waka (wetin na wetin)

na wetin man go do o
wey bad belle no go talk (bad belle o)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (i say bad belle)
bad belle people (they must go)
why you dey carry my matter waka (ah)
bad belle o!
why you dey carry my matter waka
any body
wey dey carry your matter waka
make you no panic
make you no fear
make you no fight (no fight o)

one day, one day
them go carry your matter waka
carry your matter (ah)
go your helper house
carry your matter o (eh)
go your helper house (na so)
that day, that day
them go settle your matter (eh)

if you no believe
ask mr haman (ask am)
mr haman, na wetin happen to mordecai

odumebo judah
make you give me my own house
eledumare
make you answer my prayers
oseluobua
make you change my stories
make you change my stories o

bad belle people
why you dey carry my matter waka
bad belle o!
why you dey carry my matter waka (ah)

na wetin man go do
wey bad belle no go talk (i no know)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (wetin man go do o)
bad belle people
why you dey carry my matter waka (ah)
bad belle o!
why you dey carry my matter waka

if i drink water (oh)
you carry my matter waka
if i no chop
you still dey carry my matter waka

na wetin man go do
wey bad belle no go talk (i no know)
na wetin man go do
wey bad belle no go talk (wetin man go do o)
bad belle people
why you dey carry my matter waka (ah)
bad belle o!
why you dey carry my matter waka

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...