
sammie okposo - comot body كلمات أغنية
comot body, comot body jor
no dey package e dance for god
are you dancing or what?
who dey, let everything that has breath praise the lord
dead body no fit comot body
everybody move your body body, comot body body
put in your hands up in the air
put your hands in the air
move your body body
bidemi, what does the bible say?
the bible says:
“he has turned my mourning into dancing”
in the presence of the lord, foaming and packaging is not allowed
eh kogbagidi
ore ofe olorun oba ni eh
eni ko gbera nle o, walo salaye
esu tini problem o, eje jesu lo settlе eh
wa nbi settle gba jеsu, oti settle
comot body, comot body jor
no dey package e dance for god
for all the things he’s done for you
you ought to praise right now
for all the things he’s done for you
you ought to dance right now
what you gonna do? i’ll give him praise
comot body, comot body jor
no dey package e dance for god
for all the things he’s done for you
you ought to praise right now
for all the things he’s done for you
you ought to dance right now
na god get our body, na god dey keep and bless our body
so make you no dey pakacge dance for god?
abeg comot body jor!
كلمات أغنية عشوائية
- fowler - slösa min tid كلمات أغنية
- mon rovîa - outlaw for your love كلمات أغنية
- lexotan - cose che accadono كلمات أغنية
- las aventuras - perro كلمات أغنية
- lucy simon - from time to time to time (version 2) كلمات أغنية
- lawsy - starbuxx كلمات أغنية
- sati akura - idol (russian ver.) كلمات أغنية
- the kaleidoscope kid - say goodbye كلمات أغنية
- mike love - 10,000 years ago كلمات أغنية
- kiro (@tykiroxoxo) - greyhound كلمات أغنية