
s ymoney - glory كلمات أغنية
from the highway sh0m_
learn how to survive without n0body
use money to make more money
if i no get money n0body go call on me
oluwa don stand by mi ooh
daddy e sare e ma je ki won bami ooh
toba wunyi kiegbe oro mi kari
hypertension loma payin o
they think without them i can’t live my life
they think without them i can’t survive
i try my best to be the best
but i no one day i go be the best
but i no one day i go be the best
mummy mi won reti me ni ile o
daddy me won reti kin wa ilie ooh
i don’t know what do
i don’t know what to say
no risk no gain
no story no glory
no risk no gain
no story no glory
no risk no gain
no story no glory
no risk no gain
no story no glory
erumi moma gbe koseni toma bamigbe
erumi moma gbe koseni toma bamigbe
blessings where you dey abeg know run away
blessings where you dey abeg know run away
baba bami shay temi ooh
mami all i need is your prayer
i dey pray everyday make i go far
toto ni owo ni aye e you much to suffer
this life na turn by turn
omo iya mi
but i know say my own turn still dey come
no risk no gain
no story no glory
dem dey fine make i fall
dem know wan make i be on top
bad friends no come my way
bad friends stay far away
bad friends no come my way
highway that’s my way
highway that’s my way
highway that’s my way
highway that’s my way
no risk no gain
no story no glory
no risk no gain
no story no glory
no risk no gain
no story no glory
no risk no gain
no story no glory
erumi moma gbe koseni toma bamigbe
erumi moma gbe koseni toma bamigbe
blessings where you dey abeg know run away
blessings where you dey abeg know run away
baba bami shay temi ooh
from the highway sh0m_
كلمات أغنية عشوائية
- lil hell - oh well كلمات أغنية
- shamba - just like that كلمات أغنية
- abeba and bobbi g marley - last life كلمات أغنية
- average mammals - spring fling كلمات أغنية
- lee chism - rain falls down كلمات أغنية
- black m - mama كلمات أغنية
- the scroll - a total lack of respect for my heart كلمات أغنية
- joni mitchell - big yellow taxi (n.y. cab to club mix) كلمات أغنية
- inara george - stars كلمات أغنية
- maybetomorrow - high كلمات أغنية