runtown - emergency كلمات الأغنية
(freestyle)
oh oh oh…, runtown oh
1 (runtown)
say me causing emergency
emergency, emergency
this kind of thing you can never see
them never see
but them never see anything, anything
and we k!lling the everything
oh oh oh
all my guys na ballers, everything designer
the money we just dey dash on, dance on
number one to ten on the top ten
we be running the countdown
runtown oya countdwon
money over everything right now
eh
ogini, i pull up in the lamboghini
all the guys them wan be me
all the girls them wan see me
them wan see me, like the president them wan see me
them wan see me, them come see me
2 (skales)
omo se ko si, ki lo fa emergency
na me dey see, ki lo … emergency
emergency
call me your majesty
na me dey cause your madness
i dey k!ll everything no amnesty
no be play play i dey spend money for everywhere
i dey even breathe money like say na air
abi your name na genevive comot for here
yarn the thing wey you dey talk make we here
ha
i spemd money like it’s nothing
when big things popping, lil things stopping
i might even take your girlfriend shopping
at the end of the day she’s in my bedroom twerking
i’m living that reckless life
a million naira go neck next life
if balling is wrong then i can’t do right
everything i do fresh wey dey dey all night
i said yes when dey told me no
now them dey pay alot of bills just to see me
show
anything i like i buy but na them go pay
the only compet-tion i have na dangote
ha
3 (patoranking)
i see emergency
patoranking royal highness
what is your agency
wizzypro beats causing madness
i see emergency
patoranking royal highness
them mama na the agency
wizzypro beats causing madness
yeah
all the girl demma run come
up on the dance floor, the thing demma want some
roll it upon me nike and me sean john
all of dem say ma see me demma want some
link up the girl come
roll me rock up the s-x and demma wan done
patoranking you know say the vibe can done
burst up the place and we just wan come
say, are you in on my friend
eh, all of dem na my friend
eh, fashola na my guy
that’s why we sitting down everyday we just dey high eh
when me sing alubarika, no more short nicka
na my flow sicker
shout out to my old and me new nicka
once again demma masking play it dramatical
praaa praaa
(freestyle)
yah
in case you don’t know this is another wizzy
production
wizzypro beats
yeah runtown, skales, patoranking
wo yese
patrick ellis i sight you
hun
they don’t know say we both shutting things tone from tone to tone
wizzypro beats we really recognise you
كلمات أغنية عشوائية
- yoo seung jun - 나나나 (na na na) كلمات الأغنية
- dino blunt - noći besane كلمات الأغنية
- pryvt - nobody كلمات الأغنية
- overtyme simms - poseidon كلمات الأغنية
- pretty archie - the flood كلمات الأغنية
- duquesa - big d!!!!! pt. 2 كلمات الأغنية
- shushu (china) - nekkid (piano earrape) كلمات الأغنية
- aygün bəylər - qarabağ كلمات الأغنية
- st2t7c - puller كلمات الأغنية
- supergloom - silhouette كلمات الأغنية