
ruger & bnxn - bae bae كلمات أغنية
[intro]
ob’
obah!!!
run
[pre_chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre_chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
كلمات أغنية عشوائية
- mystifier - defloration (the antichrist lives) كلمات أغنية
- griffin anthony - calico queen كلمات أغنية
- last dinosaurs - andy كلمات أغنية
- myriad - forget what you came for كلمات أغنية
- mystery gang rockabilly trio - go-do-more كلمات أغنية
- nahemah - smoke's men كلمات أغنية
- kelli ohara - finishing the hat كلمات أغنية
- my favorite highway - bad habits كلمات أغنية
- my life story - strumpet كلمات أغنية
- my sisters machine - walk all over you كلمات أغنية