
rudeboy - call heaven كلمات أغنية
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
كلمات أغنية عشوائية
- soundgarden - no attention كلمات أغنية
- alison krauss union station - down to the river to pray (live) كلمات أغنية
- isaac hayes - if loving you is wrong (i don't want to be right) [live] كلمات أغنية
- janez detd - lack of shame كلمات أغنية
- sara bareilles - august moon (live) كلمات أغنية
- expendables - ganja smugglin' كلمات أغنية
- hoyt axton - nashville كلمات أغنية
- feat e 40 ice cube kanye west game remix 2pac - tell me when to go (feat. e.40, ice cube, kanye west & game) [remix] - 2pac كلمات أغنية
- angie stone - think sometimes كلمات أغنية
- ingrid michaelson - always you (bonus track) كلمات أغنية