kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rr3x - your body lyrics

Loading...

love love

love is a beautiful thing yeah

jiggy boy sef don love

hehe

astro astro

rr3x…

you know sey jiggy boy

no like no pressure

make i show you love and affection

take all of my time and attention

it’s my pleasure

baby don’t mention

girl you know say you be my treasure

(yeah)

body on che che oh

body got me high like shekpe oh

loving that waist

that eleke oh

oh no no no

angelique kidjo jo jo oh

oh no oh no

she getty pepper body like rodo

angelina i say make you jo jo

oh no oh no

girl you are all i need

mon amie

you know say normally

i no dey do like this

but your body

sey nah wetin dey cure my konji

baby girl i say ju ibadi

make you no dey buga for me

baby girl i sey

your body

sey nah wetin dey cure my konji

baby girl i say ju ibadi

make you no dey buga for me

baby girl i say

calm down,calm down

i be starboy

i dey runtown

you for like check inna the countdown

big booty gyal

make i pound am

calm down ooh calm down

make i ride you all around town

she loving my vibe

make i sound am

she loving my song

make i loud am

oh no no no

angelique kidjo jo jo oh

oh no oh no

she getty pepper body like rodo

angelina i say make you jo jo

oh no oh no

girl you are all i need

mon amie

you know say normally

i no dey do like this

but your body

sey nah wetin dey cure my konji

baby girl i say ju ibadi

make you no dey buga for me

baby girl i sey

your body

sey nah wetin dey cure my konji

baby girl i say ju ibadi

make you no dey buga for me

baby girl i say

body body

your body body

oh no oh no

she getty pepper body like rodo

angelina i say make you jo jo oh

oh no x 2

girl you are all i need

mon amie

you know say normally

i no dey do like this

but your body

sey nah wetin dey cure my konji

baby girl i say ju ibadi

make you no dey buga for me

baby girl i sey

your body

sey nah wetin dey cure my konji

baby girl i say ju ibadi

make you no dey buga for me

baby girl i say

astro…..

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...