kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rr3x - reason am كلمات الأغنية

Loading...

astro…

yeah

now the boy dey gbona feli feli

nowadays they see pon the tele

(gbona gbona gbona)

call me bigi man ooh

i be bigi man oooh

pot belle

obrigad obrigad

got screaming obrigado

sey nah only god when no body

oluwa nah in be my cap ooh

nah in be my back bone

when i no get anybody

when i no get anybody

oluwa cover oluwa cover me

as i dey go

they want to corner

they want to corner me

still on the go

but me i no go reason

i no go reason am

then put pepper for me eyes

but mе i no go reason

i no go reason am

then purtor purtor my whitе

but me i no go reason

i no go reason am

then put hand for me eyes

but me i no go reason

i no go reason am

i no go reason am

wah uuhhh

don’t leave me holy father

the reason i be fire

you give me my desire

you no sleep

you no dey tire

if i tell you wetin i see with my eyes

i for don die

maybe i for don kpai

but oluwa got me

on g i can’t lie

i can’t lie

oluwa cover oluwa cover me

as i dey go

they want to corner

they want to corner me

still on the go

but me i no go reason

i no go reason am

then put pepper for me eyes

but me i no go reason

i no go reason am

then purtor purtor my white

but me i no go reason

i no go reason am

then put hand for me eyes

but me i no go reason

i no go reason am

i no go reason am

wah uuuhh

in any condition

in any in any in any in any

(uhn won won)

in any situation

oluwa oluwa oluwa

oluwa provide solution

oluwa mathematician

almighty tactician

e no get any competition

oluwa cover me

oluwa oluwa oluwa oluwa

oh no no no

they want to corner me

they want

(gbona gbona gbona)

they want

they want

but me i no go reason

i no go reason am

then put pepper for me eyes

but me i no go reason

i no go reason am

then purtor potor my white

but me i no go reason

i no go reason am

then put hand for me eyes

but me i no go reason

i no go reason am

i no go reason am

woh uhhh

speedometer ehhh

kilometer ehhh as i dey gooo

with no visa ehhh

with no visa ehhh

my melody they go

as e dey gooo

dem nah fi know

i like as e dey goooo

i get frenemies

and i get enemies

man nah fi really know

who really dey fi me…

oluwa cover me

oluwa oluwa oluwa oluwa

oh no no no

they want to corner me

they want to

they want to

yeah

as oluwa pick my call

e dey pain dem

but e sweet my soul uuuoooh

as oluwa pick my call

e dey pain dem

but e sweet my soul uuuoooh

so me i no go reason

i no go reason am

then put pepper for me eyes

but me i no go reason

i no go reason am

then purtor purtor my white

wuh wuh wuh wuh

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...