kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rord kelly & chella - okwu (remix) كلمات أغنية

Loading...

[intro]
oya, eh, eh, eh, ch_lla bugo muo
rord, owelo, kelly bad man
o bugo muo

[verse 1: rord kelly]
see another banger
shey, you go talk say the gbedu no dey enter?
look for my trouble, you go enter danger
and people wey you know, you go call they no go answer

[chorus]
[?]

[verse 2: ch_lla]
i dey try (try)
i try to hold my st__ze (mm, hm)
oga, why? (why)
why you come dey test my thing? (ewe, ewe)
if you make me vex, they go show you pepper (ewe, ewe)
oya, follow me talk if they born you wеll_well (ewe, ewе)
shey you want dey fight for party?
anywhere, go mount for street
you no go fit speak english, verified ogbodo na my g

[chorus]
[?]
[verse 3: rord kelly]
i dey like fine girls for my party ’cause people dey sweet me for my body
i wan make she dey twerk, i no like e shorty
i go dey spray am money, my guys go dey jolly
if you vex, call your mommy
eh? peter bụ onye abagana
mama ye na_ere akara
o were junior sister ya, ha na_ala akpụ na ohaozara
ụmụ nwanyị ha dị bad
o nwere egbe na ogbuadana
m’bịa, threat ba mu
maka nwanyị a na_akpọ amara

[chorus]
[?]

[verse 4: rord kelly]
[?]

[outro: rord kelly]
oya, eh, eh, eh, ch_lla bugo muo
eh, eh, eh, eh, o bugo muo

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...