kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rommyo - titanic lyrics

Loading...

rommyo is the best

i like the way you dey scatter my thinking
baby oh baby
baby oh babyyy
you dey mess up my blonki
anywhere you go, i go follow
russia abi morocco
russia and ukraine don kolo
for your sake oh

philomena nothing go last forever ghen ghen
me and you go be nothing ghen ghen
nothing fit stop me ghen ghen
nothing fit stop
philomena nothing go last forever ghen ghen ghen
me and you go be nothing ghen ghen ghen ghen
n0body fit stop me ghen ghen
you be the one i be loving ghen ghen

and i like the way you dey scatter my thinking
baby oh baby
baby oh babyyy
you dey mess up my blonki
anywhere you go, i go follow
russia abi morocco
russia and ukraine don kolo
for your sake oh
(for your sake oh)

come see somebody pikin
pikin wey give me reason
a reason to start to play cunny
baby dey high me like pami

she be jezebel i go like her
she be ogbanje i go like her
shey na samson and delilah
omalicha cutti my dread, set fire

london bridge is falling down
titanic is coming down
my loving no coming down
cos my love no get no stopping now
london bridge is falling down
titanic is coming down
my loving no coming down
cos my love no get no stopping now

and i like the way you dey scatter my thinking
baby oh baby
baby oh babyyy
you dey mess up my blonki
anywhere you go, i go follow
russia abi morocco
russia and ukraine don kolo
for your sake oh
philomena nothing go last forever ghen ghen ghen
me and you go be nothing ghen ghen ghen
nothing fit stop me ghen ghen
nothing fit stop
philomena nothing go last forever ghen ghen
me and you go be nothing ghen ghen ghen
n0body fit stop me ghen ghen
you be the one i be loving ghen ghen

{outro}
baby oh baby
baby oh babyyy
you dey mess up my blonki
anywhere you go, i go follow
russia abi morocco
russia and ukraine don kolo
for your sake oh

london bridge is falling down
titanic is coming down
my loving no coming down
cos my love no get no stopping now
london bridge is falling down
titanic is coming down
my loving no coming down
cos my love no get no stopping now

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...